Olukayode Ariwoola

Olukayode Ariwoola
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am22 August 1958 Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dulawyer Chenj-am
Post wey e deyChief Justice of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University Chenj-am
Academic degreeBachelor of Laws Chenj-am

Olukayode Ariwoola GCON (dem bon am on 22 August 1954) na Naija jorj an jostis of di Supreme Kourt of Nigeria wey sarf as chief jostis of di Federal Repoblik of Nigeria. Na im bi di bifor bifor jostis of di federal Repoblik of di Nigerian kourt of appeal an on 22 November 2011, dem giv am apointmet to di bench of di Supreme Kourt of Nigeria. E bi di chief Jorj of Naija on 27 June 2022 afta Chief Jostis Tanko Muhammad resign as di Chief Jostis an dey komfam am on 21 September 2022 by di Naija Senate.


© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search